TAR1Q – Must Have Been Lyrics

Contentment Blog
Contentment Blog

TAR1Q Must Have Been Lyrics

(Hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm )
(Hmmm)
(Hmmm,hmm )

It must have been love
But it’s over now
We be strangers now
Now u gone so far

It should have been us
Now it’s cold shoulders
We be strangers now
So tell me why you go say oh

Try other things
But don’t lie say I no try hard
Sweep me off my feet
I paralyze when you cut my scandals

You do me one kind oh wey oh wey
Like say I won high ewelemo
You do me some kind oh wey oh wey
Agidi no conceal am ewo

Dear I say
Water runaway my eye ohh
Kilo kilo (Oh Kilo kilo)
Kilo kilo (oh Kilo kilo kilo )

Water runaway my eye ohh
But u fit no know(fii know fii know)
But u fit no know (fii know fii know fii know)

Cause I Dey fight am 1
Hide am 2 cause
injury no be tattoo
I no Dey go psycha
Hosanna
Solve wetin Dey my mendu

No think I no faithful
Cause on that faithful day
Fire for Fire ,Na Your Desire
you no require make I deny am

Fighting
Fighting
I’ve been trying not to confide in (ohh ohh )
hmm , But this dragon I’ve been hiding inside me only breathes fire for you

Try other things
But don’t lie say I no try hard (ewo ewo ewo)
Sweep me off my feet
I paralyze when you cut my scandals ( ewo ewo ewo)
You do me one kind oh wey oh wey
Like say I won high ewelemo
You do me some kind oh wey oh wey
Agidi no conceal am ewo

Dear I say
Water runaway my eye ohh
Kilo kilo (Oh Kilo kilo)
Kilo kilo (oh Kilo kilo kilo)

(She no go believe ehhh)
Water runaway my eye ohh
But u fit no know(fii know fii know)
But u fit no know (fii know fii know fii know)