Zinoleesky BORN SURVIVOR Lyrics (feat. D-Yani)
(Tomsorisenenagor)
Uh-uh, I no know why, I no know why igbo make me, igbo make me feel okay (feel okay-ayy)
Uh, say me I’m a born survivor (born survivor), burn survivor
Even at the top, I’m in my dust
Pull up with the right one
Working overtime, I’m a cyborg
They say bygone be bygone
But bobo, if you price, I go buy gun
Mm, èmi idan, kilokàn mi side talk
Bad bitch (bad bitch), slow whine, moving like a catfish
I no dull, I respond pẹlu tactics
If you correspond, á má gbádun, á má lavish
Uh, let me tell you what the fact is
Sabi boy no dey need to practice (uh-uh)
But me, anytime mi need service, me and you ká dábi Peller pẹlu Jarvis
Mm, ásè lọ mean, dey make your gbè body
Say no worries when a my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh)
Mm, dem say I dey give dem drug, dey make dem drunk
Dem no fit stop when a my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh)
Uh, I no know why igbo make me feel okay-ayy
She make me feel no pain
Má bèrè l’ọwọ mummy mi pè “kilò sè eh?” (Kilò sè?)
Sometimes I need no bail
I no know why igbo make me feel okay-ayy (feel okay-ayy)
She make me feel no pain (feel no pain)
Má bèrè l’ọwọ mummy mi pè “kilò sè eh?”
Uh, say me I be born survivor
Jah-Jah blessings, I want too many
Sweat all your glory, you shall not go ’round
Been fighting far-far too long
It’s a day, I need ṣháyo, De Brian we on
They were superstar, and the world know we are
Dem never thinking without reach
Never used to us, now we gone by far
Take a u-turn round, àyàn yàn-yàn
Dem ces dè vido- whoa-whoa-whoa
We arise àyàn yàn-yàn, she fit to dodge whoa-whoa, whoa
I’ve had to leave trenches to reach place
We would I’ve be born in as rich kid
Living testimony dey my witness
Say man na born survivor
Born survivor (born survivor)
Even at the top, I’m in my dust
Pull up with the right one
Working overtime, I’m a cyborg
They say bygone be bygone
But bobo, if you price, I go buy gun
Mm, èmi idan, kilokàn mi side talk
Bad bitch (bad bitch), slow whine, moving like a catfish
I no dull, I respond pẹlu tactics
If you correspond, á má gbádun, á má lavish
Uh, let me tell you what the fact is
Sabi boy no dey need to practice (uh-uh)
But me, anytime mi need service, me and you ká dábi Peller pẹlu Jarvis
Mm, ásè lọ mean, dey make your gbè body
Say no worries when a my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh)
Mm, dem say I dey give dem drug, dey make dem drunk
Dem no fit stop when a my gbedu come oh (yeah, come ohh, come oh)
Take a u-turn round, àyàn yàn-yàn
Dem ces dè vido- whoa-whoa-whoa
We arise àyàn yàn-yàn, she fit to dodge whoa-whoa, whoa (whoa-whoa, whoa)
Say man na born survivor
(Don Baby)